Saturday 11 March 2017

LAUGHTER IS THE BEST MEDICINE... WATCH MEGA GRACE JOKES OF THE WEEK.

✅ Dem say Boko Haram don poison beans after I buy half bag for house. From the one wey I cook, I give my
dog, Bingo, make im first test am. 45mins later, bingo still dey waka, dey jolly. Na im I come chop my own. After I don chop finish, my gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enter house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as treatment combo. Garlic and onions be like sweet for my mouth. I come dey sweat as if na oven be my bedroom. I dey think say my life don finish. I come outside. Na im gate
man com they tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me!
If na you, wetin you go do the gate man? ???? HEHEHEHEHE!!!

✅ I knew the economic situation is getting worse everyday
when i heard someone was pricing nepa bill..
He said:
"Bros abeg, una get low current? and how much for Low current light now?? HAHAHAHA!!!

Like our Facebook fans page @Mega Grace international OR Prince E. Onyedika.

Whatsapp Group, SMS or CALL @ +2348135024346

Remember! We are daily AVAILABLE AND RELIABLE

Mega Grace Int'l blogs...
[ global transformation ]

© Prince E. Onyedika.

No comments: